kayode plenty talk şarkı sözleri

Sha! Sha! Shabalistaca! Yea, me i never chase stack up the cheques cos me I wan gbess whole lot of shit wey me I don face if you talking too much omo me I don fade keep it real no faking know we going for the money as we waking only dollar be the paper that I'm chasing blaze up so nothing fit to faze me way I move nobody afi know only man I fear is up above don't like you so I'll be on my own girl dem plenty calling my phone turn by turn you know as e dey go Jennifer, titi, and chinelo 1, 2, 3, that's how the thing go No need for the plenty talking do your thing make you keep on working everyday we dey find the earnings thank God I no send no person no need for the plenty talking do your thing make you keep on working no need for the plenty talking no need for the plenty talking What I give supernatural feeling Girl dem dem be feeling my rhythm every day of my life, I must to survive I must to control all of my feelings it's a cold world outside my killy you go see things, but know you gon kill it (gon' kill it) never ever talk when you know you don't mean it way I move nobody afi know only man I fear is up above don't like you so I'll be on my own girl dem plenty calling my phone turn by turn you know as e dey go Jennifer, titi and chinelo 1, 2, 3, that's how the thing go No need for the plenty talking do your thing make you keep on working everyday we dey find the earnings thank God I no send no person no need for the plenty talking do your thing make you keep on working no need for the plenty talking no need for the plenty talking
Sanatçı: Kayode
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kayode hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı