kaypresh trust issues (feat. ysec) şarkı sözleri
Girls of nowadays no believe
Wetin I never talk?
Make we do link up eh
Oh baby follow your heart
Shey na me e dey beat for?
Omotena tell me say
Boy me I know o
I no dey trip o
You see this line, e regular (eh you say?)
Say me I know o
I no dey trip o
Tell me something I don't know
As e be say water dey cook fish o
I get trust issue
You know say water dey cook fish o
I get trust issue (O lord!)
Girl if i get you, I will never let you go
See no be story, girl you be like silver and gold
Girl you is a goal (goal)
I know say your ex do you bad
Oh baby I wan do you nice
So no use your past decide wetin tomorrow go be
But what if i
Say I get formula
Wey go burst your medula
You for say I be player nah
Player nah
Boy me I know o
I no dey trip o
You see this line, e regular (eh you say?)
Say me I know o
I no dey trip o
Tell me something I don't know
As e be say water dey cook fish o
I get trust issue
You know say water dey cook fish o
I get trust issue (O lord!)
Kaypresh loshe beat oye
Shey you wanna dance
Put your handz up
One time now
Make we do am now
Dont you wanna dance
Put your handz up
One time now 123 go!
Over o
Baby let somebody love you, no be so
Baby let somebody love you, no be so
Baby let somebody love you, no be so
As e be say water dey cook fish o
I get trust issue
You know say water dey cook fish o
I get trust issue (O lord!)