kaysneak figure 8 şarkı sözleri

You just Dey make me Dey miscalculate I Dey gbadun this your figure 8 Tell me something Wey you really want And I go give you anything ooo As my body Dey do me E Dey sweet me ooo The way you Dey move to the rhythm and The baseline ooo With your dutty whyne ooo Gyal I no go do you ojoro Even if my eye dirty like ogogoro I promise not to leave you I no go go Oluwa ri inu mi I no Dey lie for you I'm singing you this song so you can know that you so special Eh eh iye e eh baby Fine gyal wey sabi cook again Pon the dance floor She sabi dance again She Dey gege like Ronaldo On top the sofa Down to the bedroom floor I no go lie my baby bad gan gan Nicki Minaj gan ko le farawe Iwo gan gan lo gbe mi trabaye Eh eh iye e eh Gyal I no go do you ojoro Even if my eye dirty like ogogoro I promise not to leave you I no go go Oluwa ri inu mi I no Dey lie for you I'm singing you this song so you can know that you are so special Eh eh iye e eh baby This shxt is crazy Vibe one KaySneak
Sanatçı: KaySneak
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KaySneak hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı