kaysoundz sapa şarkı sözleri

Sound it No be everytime menn I dey grind o you say No be everytime when you see me I dey ball o Na when i dey good location i dey post for insta But on a lowkey omoope dey hustle So many up and down so many obstacles So make we no think omope dey high on alcohol on alcohol He don tey wey we dey run from sapa Sapa sapa ti je malee ri sapa tije palee ri Olorun loni kan bimo sapa yen oba je won gbe Na why we dey work and pray Towo batiyapa kiku mapa mother mi oo Towo bati yapa kajoma behappy Edami dakun jare majen seru egbe mi onananana onanana Omope gather some little change to oppress for social media But aza wey dey dm dem think omoope don arrive       Family billing friends billing girlfriend billing But no cap for omope omope dey rugged am                                       When money nooo dey i gats to package Kowo sati pepepe notime for say say say                                                     Kinsha ti kowo dele mhen i want to be celebrated o He don tey wey we dey run from sapa Sapa sapa ti je malee ri sapa tije palee ri Olorun loni kan bimo sapa yen oba je won gbe Na why we dey work and pray Towo batiyapa kiku mapa mother mi oo Towo bati yapa kajoma behappy Edami dakun jare majen seru egbe mi onananana onanana
Sanatçı: Kaysoundz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaysoundz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı