kaystyle style and pattern şarkı sözleri

One time one time You already know say It’s Kay for the girl dem so One time one time one time She say she wanna dance To me song Then I tell her come dance Fi me so Before before them Dey dance skelewu But now the girlie dem like my gbedu So I give them vibe Back to back on check Make dem dance Make dem no forget Say na me And dj qube on deck No go vex We just come here to make money Hit em with a different kinda melody That thing wey dey make the Barney bend for me Say she like a nigga wey dey spend money, spend money Oya take money Hit em with a different kinda melody That thing wey dey make the Barney bend for me Say she like a nigga wey dey spend money Ah so she say Kaystyle! Kill me with the flow Don’t stop it I want it some more This feeling be killing me slow You gat me giving you green light when me say Kaystyle! Kill me with the flow Don’t stop it I want it some more This feeling be killing me slow You gat me giving you green light I say the street definition of style na pattern And the girlie dem like my Style And Pattern So I give them vibe wey Dey burst their medu And the girlie dem say dem like am When I hop on the beat like a don corleone And the girlie dem like to dey vibe with the don Cos the party don’t stop na from night till the dawn And my mission for here Na to catch me some fun And to make money Hit em with a different kinda melody That thing wey dey make the Barney bend for me Say she like a nigga wey dey spend money, spend money Oya take money Hit em with a different kinda melody That thing wey dey make the Barney bend for me Say she like a nigga wey dey spend money Ehh! so she say Kaystyle! Kill me with the flow Don’t stop it I want it some more This feeling be killing me slow You gat me giving you green light hear me say Kaystyle! Kill me with the flow Don’t stop it I want it some more This feeling be killing me slow You gat me giving you green light One time one time One time You already know say It’s Kay for the girl dem so One time one time Yeh!
Sanatçı: Kaystyle
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaystyle hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı