kaytown asake (person) şarkı sözleri
I won sabi person
Coz na person dey help person
I hope you see what I see
Give me a liquor Ejo make I sip
I won sabi person
Na God dey help person
I hope u dig what I mean o
Give me a liquor Ejo mofe drink yh
A rich man still want some more, some more,
Our government no treat us well oloun,
Na person wey hustle go chop
When the red light blink you go stop
I just want to flex I just want to vibeeee
Oya jo funmi dada
Walahi kosi yawa
Omo mi atata
Shana si koma dun tatata
Oya jo funmi dada o
Walahi kosi yawa o
Omo mi atata
Shana si koma dun tatata
Na water dey quench fire
Baby girl your body na fire
Baby girl I no tire
Bose njo yen o'ntemi lorun
I can't get Enough
I Can't get Enough of you
Girl you turn me on
Girl you turn me on
Oya do something
Do something
Make I spray something for you
Oya do something
Do something
Make I do something for yah
Oya do something
Do something
Omo shake am koma gbon
Oya do something
Do something
Oya shake am koma loo
I won sabi person
Coz na person dey help person
I hope you see what I see
Give me a liquor Ejo make I sip
I won sabi person
Na God dey help person
I hope you dig what I mean o
Give me a liquor Ejo mofe drink yh
A rich man still want some more, some moreee,
Our government no treat us well oloun,
Na person wey hustle go chop
When the red light blink you go stop
I just want to flex I just want to vibeeee
Oya jo funmi dada
Walahi kosi yawa
Omo mi atata
Shana si koma dun tatata
Oya jo funmi dada o
Walahi kosi yawa o
Omo mi atata
Shana si koma dun tatata