kaytown organize yourself şarkı sözleri

Kori mi majekin sonu Eleda mi Maje kin waye asan Eleda mi masun lo ohh Nigba tan ba fe bami gbere mi wa Ki Eledami malo jogor If popo dey burst for junction Make I Dey see my own do bcos plenty things dey wey I won use money do ohh I pray for jah blesing Make E dey follow me anywhere I go Even say na inside motor or keke Me I know care I just dey carry dey go High fashion mowo designer Ogbe Funmi Onyi bi tire Only good things I desire Odinaka confidential Organize yourself Make u face ur fear Wole siwon lara Make you know junket Omo Ologo iwo niwon so seh Iwo niwon so seh Your head dey for der Organize yourself Make u face ur fear Wole siwon lara Make you know junket Omo Ologo iwo niwon so seh Iwo niwon so seh Your head dey for der Energy on a high level Another stage another devil Gidigba ole shilekun Omo oro ni etibe fun Energy on a high level Another stage another devil Gidigba ole shilekun Omo oro ni etibe fun I pray for jah blesing Make E dey follow me anywhere I go Even say na inside motor or keke Me I know care I just dey carry dey go High fashion mowo designer Ogbe Funmi Onyi bi tire Only good things I desire Odinaka confidential Organize yourself Make u face ur fear Wole siwon lara Make you know junket Omo Ologo iwo niwon so seh Iwo niwon so seh Your head dey for der Organize yourself Make u face ur fear Wole siwon lara Make you know junket Omo Ologo iwo niwon so seh Iwo niwon so seh Your head dey for der
Sanatçı: Kaytown
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaytown hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı