kayzo blayze alima şarkı sözleri
Shawty you no need any pass
To roll with me tonight
I say you are the perfect type
For me girl I no go lie, lie
Even for street when you pass
Dema girls protect dem guys
All of them have want to die
You no give them peace of mind Mind
Please gimme some, gimme some
Gimme some, gimme some baby
Put your body on me
Shawty go down low
Gimme some gimme some
Gimme some gimme some baby
Put your body on me
Alima
That ileke wey dey for your
Waist line dey cause wahala
For everywhere that you go
For every adugbo
Yeah
Take my hands Lima
No dey waste time
Before dem take you from me
Dey carry you dey go
Where I no know
Where I no know hey
Gimme some, gimme some
Gimme some, gimme some baby
Put your body on me
Shawty go down low
Gimme some gimme some
Gimme some gimme some baby
Put your body on me
Make I scream your name loud
Alima Omo to Ja Ja
To ja
To ja
To ja
Alima Omo to Ja Ja
To ja
To ja
To ja
Shey you dey hear what I'm saying
Girl I'm in love with your body
Shekini yen funmi omoluabi
Girl I'm in love with your body
Alima Omo to Ja Ja
To ja
To ja
To ja
Alima Omo to Ja Ja
To ja
To ja
To ja
Shey you dey hear what I'm saying
Girl I'm in love with your body
Shekini yen funmi omoluabi
Girl I'm in love with your body
Arghh with your body
Arghh aii with your body