kayzo blayze man şarkı sözleri

Arghaaaan Kayzo Blayze Man Man Man see man, man do man Man wicked man oh When man know man Man because of woman Man deny man oh Man dey kill man Man betray man because of money Man dey stab man for back nigbami Esu masemi koselomi Kaye masemi kesetemi Atelewo labala, A o meni to ko Orun lo meni o la, A o meni to kan You see that man you dey call your friend Fit be the one wey go see your end Trust nobody oh Everybody is a beast on hin own Aya minja araminda Ooooh Aya minja araminda Ooooh Aya minja araminda Ooooh Aya minja araminda Ara min da argh Won Sope kin ma foya Won Sope kin ma foh Won Sope kin Marin kin ma yan When I see another niggah Laying dead on the floor Tell me man how me I no go foh Father cover me, from my frenemies Wey me no dey see, cuz na man I be Any man wey dey tackle me Any man wey dey tackle me takulaya Eni ba lo seka fun mi Eni ba lo seka funmi Fiku sefa o All of the good things I need Make e dey fall upon me Ire origun merin aye As I Dey make the money Make e no hard for me Take all my pains away Aya minja araminda Ooooh Aya minja araminda Ooooh Aya minja araminda Ooooh Aya minja araminda Ooooh Man Man Man Man Ooooh Aya minja, Ara minda Aya mi aya minja Ara mi ara minda
Sanatçı: Kayzo Blayze
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kayzo Blayze hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı