kazkid alhaji give dem şarkı sözleri

Original Badman Killer yah Why you tryna gimme ponch Thank God Shey man dodge Emi Omo ope timo ja gan Ti man lu sekere Lori gangan I better run my race o Nobody gotta fight for me Gotta face my life oh Nobody gonna share me hotspot if I on my WiFi oh Some people just Dey gara While nigga still Dey para Who be dis guy dem Dey ask dem Thank God Shey we surpass dem I Give dem back to back -Give dem Ma je kan sun o -Give Dem Give dem wat Dem like -give dem Make dem feel the vibe oh I give dem back to back-Give dem Ma je kan sun o-Give dem Give dem what dem like-Give dem Nobody wey fe ani Na God dey help person Sing song to blow noni Kode gbagidi just to chase my dream See man try ee Badman sleep early morning by 5 See man try e Badman work everyday to survive Till I reach 45 Man run ah thousand miles I just wanna verified Just to make money Omo no be lie I Give dem back to back -give dem Maje kan sun oh -Give dem Give dem what dem like -Give dem Make dem feel the vibe oh ah I Give dem back to back -Give dem Ma je kan sun o -Give Dem Give dem wat Dem like -give dem Make dem feel the vibe oh nah Why you tryna gimme ponch Thank God Shey man dodge Emi Omo ope timo ja gan Ti man lu sekere Lori gangan See man try Badman sleep early morning by 5 See man try Badman work everyday to survive Where me I come from na poor background Atapa dide wey Dey chop with his hand Won bi'mi pelu Sibi Everybody face his or her sapa Nothing like molebi Mo -mo -molebi Mo-mo-molebi Mo mo molebi An an I Give dem back to back -Give dem Ma je kan sun o -Give Dem Give dem wat Dem like -give dem Make dem feel the vibe oh nah I Give dem back to back -Give dem Ma je kan sun o -Give Dem Give dem wat Dem like -give dem Make dem feel the vibe oh na Original Badman killer ah yah Temple Oshey oooo ahhhh Kazkid Alhaji Lomo yen Lomo yen -Lomo yen -Lomo yen Han an Lomo yen
Sanatçı: Kazkid Alhaji
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kazkid Alhaji hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı