kazma do good şarkı sözleri

For your hand be your destiny You gat to work to make it show Look for something invest in When the hustle don Dey pay Don’t go telling everybody e e Sey the hustle don Dey pure Some go use like sure You gats to know for sure Do Good do for yourself Do good do for yourself Do bad do for yourself Do bad do for yourself Do Good do for yourself Do good do for yourself Do bad do for yourself Do bad do for yourself What you give is what you get o What you sow is what you reap As you like you lay your bed o And na so you lie on top am No one knows tomorrow o Some Dey just predict am No one knows tomorrow o Cause today you see na borrow Some people go motivate you Some go suck you sugarcane some go smile in front of you o As you turn dem call you mugu No one knows tomorrow o Some Dey just predict am No one knows tomorrow o Cause today you see na borrow Uh Uh uh uh uh ye O uh uh uh uh uh uh Uh Uh uh uh uh ye Don’t you think life is simple Life is deeper than a dimple You gat to show love to many people Big dawgs never barking Not sisqo Don’t loose your self Because you want to try impress o Don’t imitate before You come dey start to stress ooo Don’t go telling everybody e e Sey the hustle don Dey pure Some go use like sure You gats to know for sure Do Good do for yourself Do good do for yourself Do bad do for yourself Do bad do for yourself Do Good do for yourself Do good do for yourself Do bad do for yourself Do bad do for yourself For your be your destiny You gat to work to make it show Look for something invest in When the hustle don Dey pay Don’t go telling everybody e e Sey the hustle don Dey pure Some go use like sure You gats to know for sure Uh uh uh huh uh huh uh
Sanatçı: Kazma
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:49
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kazma hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı