kazymonic blessings şarkı sözleri

Say my name ka zymonic Many days many ways Many place many risk Many things we don see Ko kan aaye Oh na Ha ha Ye Kokan aye Many craze many hate many shame many game many delay man don face we stand Straight Pana Oh na I thank God for his mercy I thank God for the blessings I thank God for the spending Many journey no dents I thank God for his mercy I thank God for the blessings I thank God for the spending Many journey no dents Some they para para choke mouth for my mata mata Them say I wire wire cos I no suffer like tire Them say i'm fresh calm and dope Omo Na packaging them don't know Problem no Dey finish but me no dey think it Do anyhow gahimerimeri Oh Gahimerimeri Ejomiko If them feeling my sound I con Dey bounce Ejomiko Blessings all arround you con Dey frown Ejomiko Na Baba all the way e Ejomiko Na him be ya wey eee Ejomiko We they work oh no no big blessings come my way you say na ojoro o o o Abi you go say you no know wen to eat and ball olekoko ko Orowa Lon so nigboro Them they dance, dem Dey vibes To my song Bi po co co co Ice pappy and yas No be today All of them know o o Kilo sele watin happen To ba Jen gbadun o Ni gbadun Kilo sele watin happen do anyhow A won temi ma fu e ni igbarun We they work oh no no Big blessings come my way you say na ojoro o o o Orowa Lon so nigboro Them they dance Them Dey vibes To my song Bi po co co co Ejomiko If them feeling my sound I con Dey bounce Ejomiko Oh Blessings all arround you con Dey frown Ejomiko Na Baba all the way e Ejomiko Na him be ya wey eee Ejomiko If them feeling my sound I con Dey bounce Ejomiko Blessings all arround you con Dey frown Ejomiko Na Baba all the way e Ejomiko Na him be ya wey eee Ejomiko I thank God for his mercy I thank God for the blessings I thank God for the spending Many journey I thank God for his mercy I thank God for the blessings I thank God for the spending Many journey No dents
Sanatçı: Kazymonic
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kazymonic hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı