kazzy gee ajah şarkı sözleri

Got like 16 missed calls from my OGs I been dey for party and I hold drinks My eyes been don dirty cos I no see And one kele dey my lap She no wan stop But deep inside my mind Make she no stop She put my hand for waist So I comport I no fit commot For this Place wey I dey Where the colo And the booze dem dey Omo we dey for Ajah o Jah jah jah jah jah jah Omo the party don start Omo the party don start Omo we dey for Ajah o Jah jah jah jah jah jah Omo the party the don start (Mmm yeah) Omo the party don start ooo (Mmmm yeah) Omo we dey for Ajah o Jaiye jaiye lo (Jaiyee ehh) Jaiye jaiye lo ( jaiyee ehh) Jaiye jaiye lo Omo we dey for ajah o Jaiye jaiye lo Jaiye jaiye lo Jaiye jaiye lo Yeah yeah No go kill person I say una no go kill person So many times I've been hustling Money on my mind No disturbing me Yeah yeah yeah Something must to kill person The way she dey whine like a video vixen Give me lighter with two Benson Ahh finesse na my happiness Omo I no like stress I no wan vex Many many things Wey dey make a man tensed I dey use this smile Take dey cover my tears Eyes don clear Omo I no need lens I no like stress I no wan vex Many many things Wey dey make a man tensed I dey use this smile Take dey cover my tears Eyes don clear Omo I no need lenssss Ehhhh Mmmmm I no need lens I no need lens I no need lennnsss Ehhhhh Mmmm I no need lens I no need lens o Omo we dey for Ajah o Jah jah jah jah jah jah Omo the party don start Omo the party don start Omo we dey for Ajah o Jah jah jah jah jah jah Omo the party the don start Omo the party don start ooooo
Sanatçı: Kazzy Gee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kazzy Gee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı