kb fujumelody see my dance şarkı sözleri
See my dance
My dance
See my dance oh
Almighty God
Heavenly father
See my dance oh
See my dance
Ha naa him be dis
Eehn oo ni
See my dance
My dance
See my dance oh
Almighty God
Heavenly father
See my dance oh
See my dance
Na him be dis
Even if I make apu or fufu
Nkobi gan gbegiri ewedu
Couscous kenkey or amala gbegiri
God no go chop nkobi
Him no go chop oh
Father god no go chop
That na why I bring my dance
Eehn oni
See my dance
My dance
See my dance oh
Almighty God
Heavenly father
See my dance oh
See my dance
Na him be dis
E eje ka jo shey ariya ni Jerusalemu o
King David gon baba agba
Him dance to you
People in my time see dem as dem dey dance
People before me dem don dance
People after me dem go dance oh
Now wey me still dey live oh god I say see my dance
Eehn oni
See my dance
My dance
See my dance oh
Almighty God
Heavenly father
See my dance oh
See my dance
Na him be dis
Ooo God aaahh
See my dance
A ni ooo God ye ye
See my dance
For d job way I find oh aahh
See my dance
For the pikin wey we born
See my dance
For my graduation ye ye
See my dance
For my new new scoop
See my dance
For d husband wey dem find aahh
See my dance
For d wife wey we marry oooo ooo
See my dance
Ahh see my dance o see my dance olorun oba
Eeh give me reason eh give me reason to dance to you olorun
Oh oh oh God
See my dance
Oh oh oh God
See my dance