kbkbeatz my way şarkı sözleri

Eh na na na na Uh uh Eh na na na na Uh uh Okay Nigba mo ji loni I pray you open way For me GOD je kana la Make all my clients Just dey buzz me Make plenty money pile up See when your hustle dey pay No look down on your brother Man because e work for you No mean say that your guy E be lazy man that's why i say My way no be your way Your way no be my way oh My guy no dey criticize Everybody get their life oh oh Make you no dey criticize me Make you no dey judge me Make you pray for me I'll pray for you too (Equation balance) Cos only GOD dey judge You and me I pray for GOD blessing To dey follow all my real ones Cos plenty blessing Follow me too Lati Morocco dey Minnesota All my people just dey hail me Say okay now Three gbosa For the international Kbkbeatz Gbosa gbosa gbosa Olahamonica oya fun won As long as we all winning That is cool I hope you know that Let's create do not hate Don't forget that That's why I say My way no be your way Your way no be my way oh My guy no dey criticize Everybody get their life oh oh Make you no dey criticize me Make you no dey judge me Make you pray for me I'll pray for you too (Equation balance) Cos only GOD dey judge You and me
Sanatçı: Kbkbeatz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kbkbeatz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı