kbrahm my life şarkı sözleri

(Rain on the mix) Kbrahm I love my money I'm on my way I been try make I do am my style I no fit do am I no be monster My mama tell me say my pikin try Make you no give up Make you no go down I remember wetin Mama been tell me She say my son you go see them They plenty Some go dey play games way dey so dirty Make you no join Make you wait for osinachi (Ah ah ah) I no wan live life Way be say me I go regret I no wan live life way I go ball for only two years Make I carry you like Kaya for my head Like mater e big oh ( ungogonango) Everybody know say this kind thing I dey do My spirit and my body still e don go I don dey blaze like a fire ( ah) Me I no be vampire ( ah) I dey pray me I no go tire ( ah) Life come hard I no go tire Everyday na to fire ( fire) Body never old I no go tire ( tire) I've been be chasing the paper I no be thief I no be arm rubber And I've been working everyday for the rubas Another man grace bad want to asunder And I go strike them be like thunder Enemy try tell them back to sender ( ah ah) I remember wetin Mama been tell me She say my son you go see them They plenty Some go dey play games way dey so dirty Make you no join Make you wait for osinachi (Ah ah ah) I no wan live life Way be say me I go regret I no wan live life way I go ball for only two years I been try make I do am my style I no fit do am I no be monster My mama tell me say my pikin try Make you no give up Make you no go down Say my spirit is high And my mama she dey try for me Oh oh oh She pray for me Go on my knees Baba blessin me Gbadura mi ( oh Gbadura mi) Everyday na to fire ( fire) Body never old I no go tire ( tire) I've been be chasing the paper I no be thief I no be arm rubber And I've been working everyday for the rubas Another man grace bad want to asunder And I go strike them be like thunder Enemy try tell them back to sender ( ah ah)
Sanatçı: Kbrahm
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kbrahm hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı