kcc highness şarkı sözleri

Lone Lone Loneboii Yeahh Eh ee Kcc on this one Shey na highness Why you con Dey form finest Shey na highness Why you con Dey form baddest Shey na highness Why you con Dey form finest Shey na highness Why you con Dey form baddest Moti domo aye Moti lo jo Moti domo aye Outsider lomo Moti domo aye Moti lo jo Moti domo aye Outsider lomo Weytin I do wey dem won talk Na weytin I cook dem won chop o Them try to run me but mo japa Outsider no they bother Ohun toba wu Elenu nikoso Kaye masherimi tan Moshe safun see finish Toba ki mitan Won so billing si eh Them be won know as I Dey do my thing My own money long Like season film Afunimawobe Omo ologo Why them be hating Morogo Olofo Lo nbinu ologo Onyeochi awon olofo Olofo Lo nbinu ologo Shey na highness Why you con Dey form finest Shey na highness Why you con Dey form baddest Shey na highness Why you con Dey form finest Shey na highness Why you con Dey form baddest Moti domo aye Moti lo jo Moti domo aye Outsider lomo Moti domo aye Moti lo jo Moti domo aye Outsider lomo As I Dey work I know everything go sort o If you no Dey outside you no fit relate o No be only talent they make person blow o If that talent no see grace e go waste o As I Dey pray make I no go loosegaurd o Make dem know say the boy don koshimero Toripe I no Dey do ojuju calabar Awon eleyi won de kin she arawa Na who won Dey buga Na who won Dey gapa We Dey outside adetun garapa Shey na highness Why you con Dey form finest Shey na highness Why you con Dey form baddest Shey na highness Why you con Dey form finest Shey na highness Why you con Dey form baddest Moti domo aye Moti lo jo Moti domo aye Outsider lomo Moti domo aye Moti lo jo Moti domo aye Outsider lomo Eh eh eh Kcc on this one
Sanatçı: KCC
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KCC hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı