kcc jah (feat. bj show) şarkı sözleri

Lone lone Kcc on this one Bj show oh oh oh Na only you i get, i no get anybody If human fail me, i must to call on you Many many things, wey man don dey face Many many things, wey eyes don dey see Moti jiya jiya, i need your blessings Many failed promise, e dey do me dirty Me sef wan blow, i won get the money So many times wey man don fall Oju tiri many things tenu koleso Bad days are gone, now am getting stronger But man never cry hope never die Many pain that am feeling in my life It's been long time, omo i no go lie Alhamdulilahi, i thank you my God I go down on my kneels, then I pray to my jah Iya gbadura, baba gbadura Ridwanulilahi you're going higher Oh yah jah jah jah Ogun aje jah jah jah Ogun aiye jah jah jah Make dem leave my life right now I will never bow bow down Ogun aje jah jah jah Oh jah Been through hell and i'm back Seen the light and the dark No be small thing my dog see Before e start to dey bark Omo aye le, tobariwon kosa Dem no like designer, afi toba wo aso tosha Iya gbadura, baba gbadura Kin kore oko dele, make i get the mula My hope is in you oluwa Tori kosebi kosara to ma shanuwa I no dey trust nobody Mio le je ki enikan kan fimi ko body Bless my voice and my way oh Lordy And everything i lays my hand upon I no dey trust nobody Mio le je ki enikan kan fimi ko body Bless my voice and my ways oh Lordy And everything i lays my hand upon Iya gbadura baba gbadura Ridwanulilahi you are going higher Oh yah jah jah jah Ogun aje jah jah jah Ogun aye jah jah jah Make dem leave my life right now I'll never bow bow down Ogun aje jah jah jah Oh jah Oooh Iyami mapemi, baba mi mapemi Ridwanulahi kemi mashe beru Ohun ti oda shin bo wadara Meje meje malorin taman'ko Levery Sunday, when we Dey our church Many enemies wey dey our back Nobody pray make him pikin die Anywhere we go ki olorun mashowa Iya gbadura baba gbadura Ridwanulilahi you are going higher Oh yah jah jah jah Ogun aje jah jah jah Ogun aye jah jah jah Make una leave my life right now I'll never bow bow down Ogun aje jah jah jah Oh jah
Sanatçı: KCC
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KCC hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı