kcee i pray şarkı sözleri

(Vocal Chanting) Jaysynths Give them the fire Blessings na follow come Wetin Dey my head doh doh (Oil) Because I no geti problem Walakolombo (Oil) Anytime you fxxk around You fit to fit to see my problem Cause Ijoba no go fit solve am Omo Gaza don drop lamba Sir Kcee Limpopo banger Repetez Repetez No go dey dull my grace Nnamdi rest your case E dey play e dey show You no fit stop my pace Oil dey my head I pray, I pray See the life I dey live, high grade I no come here to come play I don dey ball o E don Tey Umu Nna Ebe ahzia Umu Nna Ebe ahzia Umu Nna Ebe Blessings na follow come Wetin Dey my head doh doh (Oil) Because I no geti problem Walakolombo (Oil) Anytime you fxxk around You fit to fit to see my problem Cause Ijoba no go fit solve am Omo Gaza don drop lamba Sir Kcee Limpopo banger Where be you Dey When I Dey for lere, mi o kin sunle o And You can ask Kunle, won fe sun le but mo ya kigbe Emi bonafied osanle Them Dey feel me for America down to Malay Them ah tell me say ola tey tey wa le o Them wanna get me laid like omah lay O de ma lay o, shey e fe ta ile o Because I Dey tackle like Ngolo Kante o I no fit piante o, Ko Si pam pe o And all over the world, them give me shante o Esha ni milli baa de o Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me Loyin lo tu Lo Si, Ola Oluwa Ko le tan Blessings na follow come Wetin Dey my head doh doh (Oil) Because I no geti problem Walakolombo (Oil) Anytime you f*ck around You fit to fit to see my problem Cause Ijoba no go fit solve am Omo Gaza don drop lamba Sir Kcee Limpopo banger Eeee money Sir kcee Limpopo banger (Vocal chanting) Kcee and Oxlade oh banger
Sanatçı: KCee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KCee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı