kcee ojaginger şarkı sözleri

Kcee limpopo Jaysynth give dem d fire E money Ikwe I need a little lemon and ginger (jor-jor-jor) She got a vibe She got a vibe mamacita (Oh no) Back inna the days I dey see her for shitta (Jekonmo, jekonmo) Oh my god the way you move, senorita Arabarabarapam As I dey sing, she dey dance like ninja Arabarabarapam See dancehall, everybody dey scatter Arabarabarapam Ojapiano everybody dey ginger Arabarabarapam It's a new vibe everybody dey feel am, dey feel am Let's go It's like a dream come through (ok) I got a lot of people confused (je'konmo) Badman k on cruise Sipping on my gin and juice (oh no) So when I peep outside my window (wetin you see) I see the party, everybody dey scatter (normal) They put my song on replay, dey dance am Arabarabarapam As I dey sing, she dey dance like ninja Arabarabarapam See dancehall, everybody dey scatter Arabarabarapam Ojapiano everybody dey ginger Arabarabarapam It's a new vibe everybody dey feel am, dey feel am Let's go
Sanatçı: KCee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KCee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı