kchilon feelings şarkı sözleri
Aah Aahhh Kchi Early in the morning
When I wake up sometimes me foget to pray
Cause e get many pressure
Wey Dey make man won dey misbehave
The feelings of alcohol
Different from the feelings of Igbo
See all of them Dey won mention
Them don forget me come from igboro
Kalakuta won scatter see all of them
Won gather
No time for the long talk
Me just pray make jah Dey my side E go pain me if I no make am
That is why I dey fight
Make I give mama and papa
The joy that is why I Dey flow up
My feelings tonight
Say make I leave my life make I Dey alright
My feelings tonight
Say make I open sky collect all my blessings
My feelings tonight
Say make I see no body con Dey mess me
My feelings tonight
Say make i just dey do paparazzi
I just want to be lonely...
Strategizing
I just want to be lonely...
Finalizing
I just want to be lonely...
Calculating
I just want to be lonely...
Mesmerizing
Can the sun shine when it's not yet morning
Can the evening dark when it's not yet black
Yeehh...
I pay my bills
Give me some Pills
I no Grumble with some people
Everywhere me go me Dey like
Make I conku
Make I no go do wetin go make me
Confuse
Make them lock me
Make i just Dey Omo me i humble
Me I no go talk nothing but Bonjour
An hungry man is an angry man
Me i no wan hear nothing
I just want to make my money
An hungry man is an angry man
Me i no want to hear nothing nothing
Me just want to make my money and party
My feelings tonight
Say make I leave my life make I Dey alright
My feelings tonight
Say make I open sky collect all my blessings
My feelings tonight
Say make I see no body con Dey mess me
My feelings to night
Say make i just Dey do paparazzi
I just want to be lonely...
Strategizing
I just want to be lonely...
Finalizing
I just want to be lonely...
Calculating
I just want to be lonely...
Mesmerizing