kcp2 rush us şarkı sözleri

Always On point You already know say Kcp2 Leggo Ngwa Lena bia bia Come scratch my beard beard I know you like what you see I'm sure you wanna go oversea sea This one no be joke Tonight I must to break your yoke oh Ihotagwo Asampete maza maza Tele mi kia kia I'm sure all the boys you give wack oh None of them reach me oh Legodinu Asampete maza maza Tele mi kia kia I get small money to waste oh And I go waste am for your waist oh Isi gini? Asampete maza maza Tele mi kia kia Ngwa baby maza maza Tele mi kia kia Asampete maza maza Tele mi kia kia Maka gini? Fine boys like us Na dem dey rush us Book me now Na dem dey rush us Fine men like us Na dem dey rush us We nedey too dey pursue dem oh Fine boys like us Na dem dey rush us Hook me now Na dem dey rush us Fine men like us Na dem dey rush us We nedey too dey pursue dem oh See Amaka wey 2baba dey wait for Na me she bein dey here dey ghog oh Me and Chioma do one or two Before she consider Davido Diana still dey worry me She say she couldn't find my type eh And as Ngozi overstress me Nwe ghaya ukwu na ass oh Brigitta nearly marry me Claudia wish to be my wife eh Those agadi wanna gog me Nwe bochia for my life oh Mila wan come dull me Nwe tiya na my thrash eh Paschalina even like me Mana oka nor na reserve oh Fine boys like us Na dem dey rush us Book me now Na dem dey rush us Fine men like us Na dem dey rush us We nedey too dey pursue dem oh Fine boys like us Na dem dey rush us Hook me now Na dem dey rush us Fine men like us Na dem dey rush us We nedey too dey pursue dem oh Always on point You already know say Man of choice Na me dey here so You know say eh Fine boys like us We we nedey too look for women like that Na dem dey rush Na dem na dem na dem dey rush us Fine boys like us Na dem dey rush us Book me now Na dem dey rush us Fine men like us Na dem dey rush us We nedey too dey pursue dem oh Fine boys like us Na dem dey rush us Hook me now Na dem dey rush us Fine men like us Na dem dey rush us We nedey too dey pursue dem oh
Sanatçı: Kcp2
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kcp2 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı