kcp2 vam vam vam şarkı sözleri
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam

Vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam vam
Ka water bam bam bam
Mpho chukwu oku ozam zam zam
Ife obula nyoro omeya kwam kwam kwam
No be say na me holy pass
But for grace I get first class
Odogwu nedey carry last
In every apart from maths
Now na the numbers dey turn me on
Bring deal come make we cash some funds
And if u carry my percentage run
Kpa kpa kpa fu naso you go off
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam vam
So nwanne chuba ego
Enako tuuh ma oga bu okwu ego
Maka epho nwa asa ojogi ijikwa ego
Ekpa nwa aka osigi wete ego
Mana odogwu gat the cash
If you do me well you go feel the splash
But if you show me hell you go get some lash
And if I go too soft una go stone me trash
I no dey for cho cho cho
Koro asiri puo here nrom ka nnachu
E don tey I dey grind ka nwete ife anacho
So if you ain't talking money anamu anu ife inako
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Odogwu no suppose dey soft make boys no drag am vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam vam
Vam vam Vam
Vam Vam Vam