kd mab bliss şarkı sözleri

Happiness and grace na priceless gift If you get ham lo boluwatife Not every wealth get happiness No be every poor man dey lack I don't care about people say I just do my thing my way I trust the gradual process I'm working and praying harder Everytime grinding no sleeping I just wanna be rich and happy Make my success choke my enemy Eeeeeeh ijo ayo Mofe jo ijo ayo Oooooo Ki idunnu subu l'ayo Ki dunnu subu l'ayo Ijo ayo, ijo ayo Ijo ayo, ijo ayo Ki idunnu subu l'ayo Ijo ayo ijo ayo Ijo ayo, ijo ayo Ki idunnu subu l'ayo Those days wey dem wrote me off All of their words Wey dey turn me off Where I come from We no dey give up We keep striving till we get to the top To become a man no be a day job Men will work till thy kingdom come I believe hustle still go pay I am human, I dey feel pain Everytime grinding no sleeping I just wanna be rich and happy Make my success choke my enemy Eeeeeeh ijo ayo Mo fe Jo ijo ayo Oooooo Ki idunnu subu l'ayo Ki idunnu subu l'ayo Ijo ayo, ijo ayo Ijo ayo, ijo ayo Ki idunnu subu l'ayo Ijo ayo, ijo ayo Ijo ayo, ijo ayo Ki idunnu subu l'ayo Ayo Nothing be like joy Ayo Nothing but joy
Sanatçı: KD Mab
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KD Mab hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı