kd mab my woman şarkı sözleri
Teez
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Eeeeh eeeh
The reason behind my energy
Always inneed of her melody
Fife raga bomi hunny
Koju mase timi baby
Dem say we no last
Jeki won boju won
Our love na forever
We build empire together
Carry me go my promiseland
Make I forget where I dey come from
I want that kind of enjoyment
Wey go erase all the sufferness
My One in a million
My angel in human creature
I'll forever cherish you
There's no one better than you
Oya give them, My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
It's Only You No Rival
ooh ooh ooh my darling
I dedicate my life to you
I've no reason to leave you
Many craving for love wey give you
I know say na God send me to you
Na your love turn me to mumu
After God and mama na you
Carry me go my promiseland
Make I forget where I dey come from
I want that kind of enjoyment
Wey go erase all the sufferness
My One in a million
My angel in human creature
I'll forever cherish you
There's no one better than you
Oya give them, My woman
Pawon pelu beauty, my woman
Make you pepper them, my woman
Oya show them, My woman
Oya give
o o o oya give
o o o oya give
oya give
Eeeh eeeh eeh
Come make I give you my koko
Shey you wan know
Make I give you my koko
Eeeeh eeeh
Come make I give you my koko
Shey you wan know KD Mab
Make I give you my koko
Eeeeh eeeh
Teez mix