kd mab woman şarkı sözleri

Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko Oya give them, My woman Pawon pelu beauty, my woman Make you pepper them, my woman Oya show them, My woman Oya give them, My woman Pawon pelu beauty, my woman Make you pepper them, my woman Oya show them, My woman The reason behind my energy Always inneed of her melody Fife raga bomi hunny Koju mase timi baby Dem say we no last Our love na forever Carry me go my promiseland Make I forget where I dey come from I want that kind of enjoyment Wey go erase all the sufferness My One in a million My angel in human creature I'll forever cherish you There's no one better than you Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko No Rival ooh ooh ooh my darling I dedicate my life to you I've no reason to leave you Many craving for love wey give you I know say na God send me to you Na your love turn me to mumu After God and mama na you Carry me go my promiseland Make I forget where I dey come from I want that kind of enjoyment Wey go erase all the sufferness My One in a million My angel in human creature I'll forever cherish you There's no one better than you Oya give them, My woman Pawon pelu beauty, my woman Make you pepper them, my woman Oya show them, My woman Oya give them, My woman Pawon pelu beauty, my woman Make you pepper them, my woman Oya show them, My woman Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko My woman Pawon pelu beauty, my woman Make you pepper them, my woman Oya show them, My woman Oya give them, My woman Pawon pelu beauty, my woman Make you pepper them, my woman Oya show them, My woman Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko Come make I give you my koko Shey you wan know KD Mab Make I give you my koko Clear road that woman wey dey always give me joy
Sanatçı: KD Mab
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 6:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KD Mab hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı