kdiv coco free dem şarkı sözleri

According to Nigeria National bureau of statistics In collaboration with world bank reports That four in ten Nigerians Live below national the poverty line Many Nigerians lack education And access to basic infrastructure Such as electricity, safe drinking Water And a good sanitation Free the man Free the men dem I tell a bacon make e free up De man dem Lock up an innocent man Give him sentence Political men Demma screw up men dem Look through window outside We be watching Twelve come around And the man dem are running Nobody wants to get caught by the police Me I never even make bread For the whole week And the government a do nothing Popo for the area them shoot Person Everybody gbes dem no look person For Naija by yourself You go learn lesson Woah woah The government a do nothing Popo for the area them shoot Person Everybody gbes dem no look person For Naija by yourself You go learn lesson Woah woah E dey pain me oo E dey pain me oo E dey pain me oo For body and soul E dey do me one kain Like I take e kain kain So many many odds dey against me Because I'm living in a land of no safety Me government and the police against me And better water no dey Money no dey Not even what to cook and chop And no kele dey to shoot my shot Because if money no dey She no go dey Kele go run away And the government a do nothing Popo for the area them shoot Person Everybody gbes dem no look person For Naija by yourself You go learn lesson Woah woah The government a do nothing Popo for the area them shoot Person Everybody gbes dem no look person For Naija by yourself You go learn lesson Woah woah E dey pain me oo Go carry your children Make them go do rally for you Make them go door to door Do rally for you The way we do Governor, Para fire, fire Before Gold, go turn to gold E must pass through fire We pass through fire To come out as monsters We are the Monsters you made
Sanatçı: Kdiv Coco
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kdiv Coco hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı