kdiv coco save my soul (s.m.s) şarkı sözleri

Ahh Holy Jah Rastafarian I’ve been in the dark for so long When will you show me your light? Mmmm Waoh Mm m Ohh Zeekoo !! Smoke in face Only for the grind me concentrate I don’t wanna make no more mistakes I don’t wanna drink no ace of spades Alone in my space Cause so many things don complicate I don’t wanna speak no communicate Cause they no be lawyer for my case Many men will promise but will fail you So no mind cause they no owe you All the battles you’ve been facing E wan shake you but no warry So many time I call But nobody seem to wan Answer me ehh Jaaaahh!! Father come save my soul Save my soul Oluwami Save my soul Save my soul Oluwa Father come take control Save my soul Oluwami Save my soul Save my soul As I Dey my Dey mmm mmm I Dey clear my space Control delete all the pain I felt Mmm mm And all days I wept And all the scars wey I get Na the kind wey no Dey show for face Gotten from the once that I call my friends And Behind me them Dey spoil my name Why!!!! As them Dey run their mouth I Dey hear wetin them Dey talk Them Dey wonder why But kiniun ma lo joba eran Holy Jah Jah Jah Open the eyes of my understanding So make I see who Dey for me And make I see who Dey spoil my joy Them Dey talk many damn things I Dey hear wetin them Dey talk But am not giving a f*ck As I Dey move i dey face my front Holly Jah Jah Jah Open the eyes of my understanding Make I see who Dey for me Make I see who Dey spoil my joy Many men will promise but will fail you So no mind cause they no owe you All the battles you’ve been facing E wan shake you but no warry So many time you call But nobody seem to wan Answer you ehh Call on Jaaaahh!! Father come save my soul Save my soul Oluwami Save my soul Save my soul Oluwa Father come take control Save my soul Oluwami Save my soul Save my soul Ahh Holy Jah Rastafarian I’ve been in the dark for so long When will you show me your light Or wait Am I your light?
Sanatçı: Kdiv Coco
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kdiv Coco hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı