kdiv coco where is kdiv coco? şarkı sözleri

(Bros Onos) Melody!! Where’s is kdiv coco? The machinery in the industry. Come you Them go fear sef Them go fear the way, the way, The way the blowing go take Dey sef eh Them go fear sef e no tey again Na gbo gbo gbo everywhere don buss gbo gbo gbo everywhere don buss (Kdiv coco in his head) How life go be like when I don blow Omo e go to sweet oo ah! I go just Dey move from state to state From country to country ehn ehn If I just mount stage ehn all those my Divinebeings go just Dey shout kdiv coco kdiv coco kdiv coco !!!!!! Ahhh kdivvv!! no be lie oo (Knocking) (Zeeksounds) Kdiv!! Kdiv!! (Kdiv coco) Ehn ehn Ahn ah zeek oo How far na (Zeeksounds) Omo we never chop oo today oo We never even make any money like this (Kdiv coco) I just tire na wetin I just Dey think since oo Omo how man go do am now like this (Zeeksounds) Tch Make we go record (Kdiv coco) Make we go record? (Zeeksounds) Yes na (Kdiv coco) Tch No be lie
Sanatçı: Kdiv Coco
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kdiv Coco hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı