k.lynn street (feat. maiga notnice) şarkı sözleri

ye ye ye ye wo ye ye ye ye ye ye Street yo Wetin dey happen for street yo ye ye ye Street yo You see, I man dey hustle for street oo yeei ai Innocent man, dem just dey lock up Mr Politician, him just dey stock up, f*ck up Ghetto to city oo I dey enter dey click for PC o On the road I dey roll up my blaze o Omo, we want peace o Too many heartbreaks on the streets I dey starve for days on the streets Mama tell me say ego be Many many things we done see omo Street yo Wetin dey happen for street yo Nache? One man's meat is another man's poison One man's meat another man's trouble So, inna the streets moona careful We no dey wanyawa, we no dey fumble Hear me? The things way I see wimme eye I swear, me cyan smile or tell anyone The things we dey go on fi me mind That's why Inna the ghetto me no talk bout no man No time Me no have time fi chat Fake Friends dem a too jealous Dem a go set you up, because them too envious Me life so precious Let me set the record straight Right now moon jack up Don't try, don't f*ck up Mr Baggaman I swear you go lock up! Street yo Wetin dey happen for street yo yei ai Street yo You see, I man dey hustle for street oo yeei ai Innocent man, dem just dey lock up Mr Politician, him just dey stock up, f*ck up Ghetto to city oo I dey enter dey click for PC o On the road I dey roll up my blaze o Omo, we want peace o Too many heartbreaks on the streets I dey starve for days on the streets Mama tell me say ego be Many many things we done see omo Street yo Wetin dey happen for street yo
Sanatçı: K.Lynn
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K.Lynn hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı