k'sean listen şarkı sözleri

Gimme love, gimme love, give me honey Baby no dey do me corny corny Gimme love, gimme love, give me honey Shey you no know when you put it on me Gimme love, gimme love, give me honey Make you no dey do me corny corny Gimme love, gimme love, give me honey Shey you no know when you put it on me You bad girl and you know it That's why I'm tryna control it Girl you fine, girl, and you know it That's why I'm tryna just own you Girl you mine girl and you want it Everyday and every night I'm just tryna make you wife For the rest of my life With your melanin girl Who knew God sent an Angel Never felt this way before With your melanin girl Who knew God sent an Angel Never felt this way before Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan give me love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan give me love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o Hop on the beat Everybody wan come dey jump on it Baby girl can you be my company Anything you talk I go give am too, I go give am two Baby I dey for you Anything you want I go talk to you Anything you do I go dey for you o Me I no dey do like you Chop for two o Chop for two o Listen to me, Listen to me, Listen to me Amaka listen to me, Amaka listen to me o Listen to me o, Listen to me Amaka listen to me Amaka listen to me Amaka listen to me Yeah yea yea yea Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan give me love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan give me love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o Shey you wan give me love again Shey you wan gimme love o
Sanatçı: K'sean
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
K'sean hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı