laboss shaky bombay şarkı sözleri

BadMan Wey Dey SingSong Omo you fine See your sharp Behind Omo you set Me I feel your body self Humble my self Make I meet your mummy seh I no go mind Make you just Dey Burst my Bubble self Make I Dey strike One shot I score her body bad Toasting or Bribe I no Dey Sly Shake your behind I no go mind Open your heart nah Knock I Dey Since yesterday Show me your Style I no go mind To come Relate Ife e ne dey make e Boiz Miss calculate All for behind Dem Boys Dey come Dey start to spray Your Body carry Champe One shot I score her body bad If nah By money I spray Shake your behind I no go mind I notice the way you Dey shake She Dey Shaky Bombay You body Dey drive me Insane Kalakata love self e no Dey I notice the way you Dey shake She Dey Shaky Bombay Make man no do mistake Kalakata Love e no Pay I tell her give me love She say I gas Pay Ask from Jidenna Even drake my guy stake Zanku nah member ihn no cast Ihn mind Dey Who put asunder don loose guard E buy Case Who be Kate? Nah she carry Weight No Deflate this your Baccka No be Fake Asa Bu Shape Hapu super hero Cape Wetin I gain if I leave without a Taste Of this your shaky shaky Bombay You Dey Shaky Bombay You body Dey drive me Insane Kalakata love self e no Dey I notice the way you Dey shake Shaky shaky Bombay Make man no do mistake Kalakata love self e no pay Your Body carry Champe One shot I score her body bad If nah By money I spray Shake your behind I no go mind I notice the way you Dey shake She Dey shaky Bombay Make man no do mistake Kalakata Love e no Pay I notice the way you Dey shake She Dey shaky Bombay Make man no do mistake Kalakata Love e no Pay Your Body carry Champe One shot I score her body bad If nah By money I spray Shake your behind I no go mind I notice the way you Dey shake She Dey Shaky Bombay You body Dey drive me Insane Kalakata love self e no Dey I notice the way you Dey shake She Dey Shaky Bombay Make man no do mistake Kalakata Love e no Pay
Sanatçı: Laboss
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Laboss hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı