ladele nobody (acoustic) şarkı sözleri
Holon girl nau
Ye e ye yi yea ye
Eh Aye
Omo what is the problem o
Holan
Omo what is the problem oh oh o
Girl it's been a little while wey we don dey child's play Omoge mi no be lie.
Together we don run parole
No be sere sere things
Omo we don run parole o
But you have to take me a little bit seriously
Make we stop the long thing
Jeka so di formally
Girl you gats to be my own
Tell them wetin be their own
Ton fe ma harras you
Wey want to caress you
You've got no thinking twice to do
Baby come and be my boo
Emi ati you
Bikonu na you
You've got to send no body
Send no body yeah
Holan
You've got no thinking twice to do
Baby come and be my boo
Emi ati you
Bikonu na you
You've got to send no body
Send no body yeah
Holan girl
I'm steady running my parole o
I send nobody
I send nobody
I send nobody
I'm running my things on a lowkey
I send nobody
I send nobody
I send nobody
Omo ma shey fimile
I got my eyes on you on a certainly
Baby mi o gbagbe e
I got my eyes on you on a codedly
Tori tire mo sen hustle
And it's a tough life omo I dey bustle
I no dey send them wey dey bother me
I mind my business and my lover mi
Tori tire mo sen hustle
And it's a tough life omo I dey bustle
I no dey send them wey dey bother me
I mind my business and my lover mi
Has there ever been a time that I gave a shit
I always lay low lay low like a bed sheet
I no dey send nobody
I no be busy body
I like to stay for my lane o
Oya show me one time two time tell me how you want it
Fire down scatter ground like you send nobody
Wa loni sheybi sheybi na you get your bum
Bum oshey eh eh eh
For just because I be loving you many
All of the time you be rocking Armani
Draws me much to you
Making it easy to think of only you
I don't send nobody
Only your body
I wish for custody o
Coca cola body
girl you fine
And I lay my love on you oh o
Holan
I'm steady running my parole o
I send nobody
I send nobody
I send nobody
I'm running my things on a lowkey
I send nobody
I send nobody
I send nobody
Omo ma shey fimile
I got my eyes on you on a certainly
Baby mi o gbagbe e
I got my eyes on you on a codedly
Tori tire mo sen hustle
And it's a tough life omo I dey bustle
I no dey send them wey dey bother me
I mind my business and my lover mi
Tori tire mo sen hustle
And it's a tough life omo I dey bustle
I no dey send them wey dey bother me
I mind my business and my lover mi