lady joy favored god abeg (feat. sunny pee) şarkı sözleri

Sometimes I feel like giving up Infact, I gave up many times I even ask myself If you still dey your throne Poverty use suffer Sow agbada and sokoto for me If not for hope I no know where ibfor dey eh eh eh Naim make I carry myself Come before your throne Na you be my last but stop Na you be my only hope I've known you as a father I boldly call you father Jesus I am on bended knees God abeg Jesus abeg o Na only you I get Na only you I know God abeg Jesus abeg Hear my cry and wipe my tears away The wahala wey dey this life Otikpo kpo kpo kpo Na you be Alagbara You are bigger Ands stronger o lord Man no get solution Man go even add to the problem ChimoZamo zamo I don't want to live as a beggar I don't want to live as a looser I don't want to live as a slacker When my father is the king of kings Owner of the heavens and earth Commander of the heavens army Jesus I am on bended knees
Sanatçı: Lady Joy Favored
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 5:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Lady Joy Favored hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı