lahot bolorunduro şarkı sözleri

Take it slow like a moving boat Them say You too dey rush Oga easy oo Life gba jeje Me no fit dull am so No rubbish my hustle You no go take am oo I'm so cool insult I no fit take am OBS my way You no fit check am As i dey do my thing Me depend on jah Mo bolorunduro Oba loba oo Oba loba oo I'm so cool insult I no fit take am OBS my way You no fit check am As i dey do my thing Me depend on jah Mo bolorunduro Oba loba oo Oba loba oo People mah act like judasi Kilonwi melo mofe sosi All day I been grinding non- stopping For my money My pains dem no see I be dey ask this baby Will you stand by with me Hold tight to me Cause i gat believe Say me go succeed And life get story Na one day he go be Everything i do i dey give God the glory Wo Wo Wo dance to my rhythm Yo Yo Yo Jo koya gbe body Jo koya gbe body I'm so cool insult I no fit take am OBS my way You no fit check am As i dey do my thing Me depend on jah Mo bolorunduro Oba loba oo Oba loba oo I'm so cool insult I no fit take am OBS my way You no fit check am As i dey do my thing Me depend on jah Mo bolorunduro Oba loba oo Oba loba oo I'm dropping my sounduu Kemujo mujo oo Oh oh forget sorrow na alejo Salamalekun Dia o bonjou I still dey kaku Man no fit do na God go do 19 Good one bad Omo all na bad I dey face my life Omoh pain in ass Aye akamah Omo olofar Dem fit wish you bad Follow you Dey smile When i feel so down I call omega Wo Wo Wo light my ginger Light my ginger I'm so cool insult I no fit take am OBS my way You no fit check am As i dey do my thing Me depend on jah Mo bolorunduro Oba loba oo Oba loba oo I'm so cool insult I no fit take am OBS my way You no fit check am As i dey do my thing Me depend on jah Mo bolorunduro Oba loba oo Oba loba oo
Sanatçı: Lahot
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Lahot hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı