lahot one day şarkı sözleri

Hmm Feli Feli Oh ha oh ha I been on low mowa sober Oh ha oh ha If he no set today Ola le yakpa Oh ah oh ha I been on d road I been so sad Oh ah oh ah I been on d road Push my p hard Say na One day good thing go sup I Say na One day big bag go drop Anno fit wait till my money long I work and pray o steady on God I Say na One day good thing go sup I Say na One day big bag go drop Anno fit wait till my money long I work and pray o steady on God Say One day Every suru go Lere I say One day Every hustle go pay pay I say One day Ire gbogbo mawale I say One day All the blessings go gyrate Days ago Days ago Wasn't sleeping Gat no fucking doe Good or bad I been on a low Hope say u dey bomb so Lori thinking I get my Claro Ibi made madebe Lowe loro my life sukere Fakere odebe Otele kpekpe Kowani shise je Ori mi malohlele Life fit throw you bazuka Person wey succeed malogbeja Wetin I believe na my prayer Prayer na my power Ota surrender Race still go far me no fit come tire Falubarika si ma work ya As I dey fire Make e dey balance Like a magician Bracadabra Kobale wara Say na One day good thing go sup I Say na One day big bag go drop Anno fit wait till my money long I work and pray o steady on God I Say na One day good thing go sup I Say na One day big bag go drop Anno fit wait till my money long I work and pray o steady on God Say One day Every suru go Lere I say One day Every hustle go pay pay I say One day Ire gbagbo mawale I say One day All the blessings go gyrate Say One day Every suru go Lere I say One day Every hustle go pay pay I say One day Ire gbagbo mawale I say One day All the blessings go gyrate Wetin I believe na my prayer Prayer na my power Ota surrender Race still go far Me no fit come tire Falubarika si ma work ya As I dey fire Wetin I believe na my prayer Prayer na my power Ota surrender
Sanatçı: Lahot
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Lahot hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı