laime ololufemi (wole) şarkı sözleri

Laime on the microphone Run the record Ololufemi I love you dearly High definition i can see through you clearly No hear that nonsense No need to fear me Na who dey fear love wey no see matter clearly Shoma wole oh wole Shoma wole oh wole Shoma wole abi o ma wole Shoma wole oh till sunday oh Shoma wole oh wole oh Kilonshele make dem bring the bombay Shoma wole abi o ma wole Shoma wole oh till sunday oh Gbono feli feli i dey hot gan gan Me i go dey hot till thy kingdom come Me i wan dey carry you dey go london Anytime we f*ck i no wan use condom Call me baba ibeji gan They no fit know our journey When there’s too much money Their talk go dey funny I like you i like You’re the one i desire And i decided the fire e go burn me I no go tire Ololufemi I love you dearly High definition i can see through you clearly No hear that nonsense No need to fear me Na who dey fear love wey no see matter clearly Shoma wole oh wole Shoma wole oh wole Shoma wole abi o ma wole Shoma wole oh till sunday oh Shoma wole oh wole Kilonshele make dem bring the bombay Shoma wole abi o ma wole Shoma wole oh till sunday oh Your beauty is like the sunshine This one no be punchline I go chop you like na lunchtime Baby one time Make i tell you one time Me i no wan tell the story Make i give you one line You’re all i want You’re the one i need When you leave Say my heart fit bleed Ololufemi I love you dearly High definition i can see through you clearly No hear that nonsense No need to fear me Na who dey fear love wey no see matter clearly Shoma wole oh wole Shoma wole oh wole Shoma wole abi o ma wole Shoma wole oh till sunday oh Shoma wole oh wole Kilonshele make dem bring the bombay Shoma wole abi o ma wole Shoma wole oh till sunday oh Spellz
Sanatçı: Laime
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Laime hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı