lakizo entertainment flex [album] şarkı sözleri

It's Lakizo baby Oh ah da Oh ah da It's Lakizo baby I don't give a face Fine fine girls wan follow me to my place I no know why but they wan run my race oh So many people dem wan judge my case So I tell them gbess Some of them say them no know me But ash'oju won wan ari boshey je oh Na baba God dey do am all the way oh Ash'oju won koni sheyiwon oh yeah Milliana say I don't give a face Fine fine girls wan follow me to my place (Kpopo ne) Don't know why but they want to run my race ohh yeah (Don dey feel hi-ray) So many people dem want to judge my case So I tell them gbess (Gbess oh) Man dey jump into that kind of beat na Nobody can see me Steady cruising my SUV The blessing pass wetin dem fit see And all the girls wey no wan been see me Now na me dem wan see Abeg let's stop to jealous me Say na God na he dey bless me ohh I'm man on fire (Fire) Me I no fit to tire (Tire) Gone are the days wey man frustrate But nowadays man appreciate (Ahh) Kilo tun fe oh Man dey on top pepper oh Cause I no fit fail I put them for shame Them no get choice Back in the days (Back in the days yeah) Them no show me love Them no wan look my face (Look my face oh) Them know say me I'm covered by the grace (By the grace oh) And I just want to walk over my way oh (Cover my face) It's cover my self oh I just wan dey flex oh (Flex oh) And I just want to buy my mama Benz (Buy my mama Benz) No be first time wey I dey carry first oh So tell me brother why you con dey vex oh When you no wan invest (Don dey feel hi-ray) All the Gucci and the Versace Since I be man for my mummy Balling daily with them my homies Now you looking like say you know me I be burning burning fire Get plenty plenty cheddar Living life that I desire Now I'm balling no retire Where you dey when I dey feel my pain When I dey run my race Now you wan come my place Where you dey when nobody dey When dem no look my face Now you wan come my place Oya setima setima setima setima setima fu gon Oh setima setima gb'oti wa shi'le Wa gb'oti wa kava All the Gucci and the Versace Since I be man for my mummy Balling daily with them my homies Now you looking like say you know me I be counting counting Do-llar Rolling rolling fi-re Everything all nice Everyday na Christmas Oya setima setima setima setima setima fu gon (Kpopo ne) Oh setima setima gb'oti wa shi'le Wa gb'oti wa kava (Don dey feel hi-ray) It's STG It's Lakizo baby
Sanatçı: Lakizo Entertainment
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Lakizo Entertainment hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı