lakrim mercy şarkı sözleri

Ya, NAYME HARVEY no ni no yoh.......... Yaka Ya Yaka Life too hard and people suffer No too much yarn We all see how far, yeh.... We try to build Them come to scatter We don dey see We no fit talk am (ooh) No be like this we plan to live (yeeh..) Life give direction Your Mercy follow (your mercy follow follow me o... ) YoYoYo your mercy YoYoYo follow me go (E dey follow me go) YoYoYo your mercy YoYoYo follow me go (E dey follow me go ) If not for your mercy Me I no know how e for be for me How e for be for me If not for your Mercy Me I no know how e for be for me.... For 2018, I steady suffer oh For lagos Island, see Kelly ask her. Dem tell me say say I no go prosper ( yo yoh) Eh! I cook my beans? Dem walu buser oh oh If not for your mercies Wey dey follow me go How wud i do wen my family show Wen dem gather, Trynna make me slow Oh no oh yeh Yo yo yo Your Mercy Yo yo yo Wey dey follow me go Wey dey follow me go (follow follow me o) Yo yo yo Your Mercy Yo yo yo Wey dey follow me go Wey dey follow me go E dey follow me (follow follow ) If not for your mercy Me I no know how e for be for me How e for be for me MixxxD If not for your Mercy Me I no know Be for me Be for me OH your mercy Yo yo yo
Sanatçı: lakrim
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
lakrim hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı