lamb culture. & oyije & rehmahz commando şarkı sözleri

Hmm ahhh I am on the road Hmm ahhh follow you dey go Anywhere you want I go dey close Tell me anything and I no go say no Hmm ahhh I am on the road Hmm ahhh follow you dey go Anywhere you want I go dey close Tell me anything and I no go say no I'm not looking back at all With you I'm standing tall Hold my hand I no go fall You are there when I call You no leave me hanging You only leave me bragging About your love oh I can't doubt your love oh Be my commando Be my commando I want dey go where you want me to Go where you want me to Be my commando Be my commando I want de go where you want me to Go where you want me to I badder when dem think dem badder gon My manners no go let me para gon My God no be like them wey be Akagum Me I go follow like say I be temple run Hold me hold me hold me tender o Go before me make the road blender o Enemies dey come make you mend dem Make wetin them talk back to sender o Away I no wan want go my way I wan dey your lane Oh everyday Away I no wan want go my way I wan dey your lane Oh everyday Be my commando Be my commando I want dey go where you want me to Go where you want me to Be my commando Be my commando I want dey go where you want me to Go where you want me to Be my commando Be my commando I want dey go where you want me to Go where you want me to Be my commando Be my commando I want de go where you want me to Go where you want me to
Sanatçı: LAMB CULTURE. & Oyije & Rehmahz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
LAMB CULTURE. & Oyije & Rehmahz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı