lambaboi kizzie kolawole (feat. bhadboi oml) şarkı sözleri

Tori toba lowo lowor You be their best friend If you no getti kudi owo Dem no know you Aridunu Omo ni ko shey mi o Dakun ma shey mi ni ariposhey Oluwa ma panor fitila mi I need to go back house To see mammi I need mama prayers make i see money Cus if I no get money I be nobody So kowo wole I no wan Len le See kola wole I no wan lenle Kowo wole I no wan lenle Emi ferale seh I no wan Len le Kowo wole I no wan lenle Emi ferale seh Make I no go lenle eh Baba na you say make I knock You go open the door kokoko E don dey teh Wetin sup I can't give up anymore Jah please run it up Ma fi dami jor Un un unleash Ara n be timo feda Koni lu ma palu Kawa ma shey damu Kilu ma ma daru Eh but for real Igi jabo ko re ra Benetta or bottega Kogboro kojegba Bae bae bae Toyin tomoto Swearry swearry potato Bae bae baby no sagbo Jalode lorin dowero As I Dey appreciate this I still Dey calculate indeed Cus i dey for enu gate indeed So kowo wole I no wan Len le See kola wole I no wan lenle Kowo wole I no wan lenle Emi ferale seh I no wan Len le Kowo wole I no wan lenle Emi ferale seh Make I no go lenle eh
Sanatçı: Lambaboi kizzie
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Lambaboi kizzie hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı