lambamills no spliff (feat. roly kiss) şarkı sözleri
Me spit life to you all
Hmm
Mills
Me afi share no spliff four my enemies
God punish all dem frenemies
All of them wey be say dem think Dem fit bury me
Dem forget seed Dey grow to a mighty tree
Dema fi c say God don Dey bless e mi
Dey con hate Dey vex dem con Dey envy
Dema fi c say God don Dey bless e mi ooo
Me afi share no spliff with no modafucka
Bad boy mills steady chasing paper
Killing dem sha with d vibe dat me gat
Makin dem dance
Dema feel my sound
Me afi share no spliff with no modafucka
Bad boy mills steady chasing paper
Killing dem sha with d vibe dat me gat
Makin dem dance
Dema feel my sound
Dem Dey feel my sound dem must to hear me voice
Me I go preach thy word to the world
Kiss
Good spliff demands good food
But I ain't sharing mines with you fools
Wanna kill a man cause he better than you
I'll will f*ck animosity kill dad kill
Mum and my sister but me blessings Bigger than you self
Juju vuvu mugu I'm coming for everting that I deserve
Dem Dey feel my sound dem must to hear me voice
Me I go preach thy word to the world
My ability
na to make music
My ability
na make me I Dey make you happy
My ability
E b the medicine you need try listen to me
My ability
na to make music
My ability
na make me I Dey make you happy
My ability
E b the medicine you need try listen to me
I got many frienemis home
Some of them don't wanna me grow old
Tell me wata ever do them oh
Why you no want make I blow oh
Even though I want best for them
Even Though i want 'em nu grow old
Even though I want them to eat eat eat
But not in front of my table Noo
Rolykiss aquan you to free it it
Carry your loads gets outa of my face
Me afi share no spliff 4 my enemies
God punish all dem frenemies
All of them wey be say dem think dem fit bury me
Dem forget seed Dey grow to a mighty tree
Dema fi c say God don Dey bless e mi
Dey con hate Dey vex dem con Dey envy
Dema fi c say God don Dey bless e mi ooooooo
Me afi share no spliff with no modafucka
Bad boy mills steady chasing paper
Killing dem sha with d vibe dat me gat
Make him dem dance dema feel my sound
Me afi share no spliff with no modafucka
Bad boy mills steady chasing paper
Killing dem sha with d vibe dat me gat
Make him dem dance dema feel my sound
Me afi
Me afi
Me afi
Me afi
Me afi
Me afi