lamean lova (feat. adwoa) şarkı sözleri

Your lova Lamean dey ya oh Wetin you know I done gave you my all baby So wetin make you dey threat for comot baby Baby give me a chance Show you that I can be your man Baby girl take my hand I can make you understand say You the only girl I need When I'm down on my knees Bring me back to me feet Don't you leave girl You make me life so complete Everyday of the week You dey make I dey sing I dey sing girl You be my everything everything I fi do anything You be queen I be king girl Never let no man get between Baby you na me dream For your love I be feign girl I must to be your lover Your lover Baby I go be your lover Your lover I must to be your lover Your lover Baby I go be your lover Your lover I go be your lover I go be your lover I go be your lover Love you with all my heart Never forsake you baby This love won't fall apart Oh I never thought that you would be the one To take control and make me feel brand new So I I go be your lover Baby just take my hand Your wish is my command oh We'll travel land to land Whatever you want I go buy I swear I'll never ask you why Put you on pedestal Let's see the world baby me and you I must to be your lover Your lover Baby I go be your lover Your lover I must to be your lover Your lover Baby I go be your lover Your lover
Sanatçı: Lamean
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Lamean hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı