lamii keep on rocking şarkı sözleri

See i be the boy wey them don dey wait for Na me be the man wey dem don dey wait for People come dey talk say Shey na the king be this Everybody wait na the king be this Why dey make us wait the thing be this Oya jijo Lamii repete Jijo lamii repete Keep on rocking fe lele Keep on rocking fe lele Jijo Lamii repete Jijo Lamii repete Keep on rocking fe lele Keep on rocking fe lele Bad man me i no day lose lamii wonder Bad man straight from the roots Kunta Kinte me i'm on the loose Catch me if you can i no dey lose Cast and bind all the baboons Do do oghene do Man i don dey do what they can not do Me i just dey pepper dem mo Talenu Me and you no be category ooo Mo nbo biti speaker ken wood Mon fo See, fire burn all the enemies Many men aim but many miss So when i pull up in my mercedes benz make no bags please no dey tell me nonsense Oh come on come on celebrate me Omo yoruba ni mi no dey demonize me oh Come on Come on jubilate ni Toba ti ri mi ni gboro koya jubilate ni ooo See Jah don blessed this boy no man can curse Man can curse Patek Patek no Michael Kors We dey go higher and they can't stop us We be live wire and they can't touch us Can't touch us Can't touch us Wallahi ta lahi they can't touch us I'm counting my blessings so count up yours Count up yours
Sanatçı: Lamii
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Lamii hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı