lamzzy update şarkı sözleri
Ye
Oshey tkeyz oshey
Oshey ah
Ori iyami yami won fe gbe mi subu
Won fe le mi Lere moti ja won laya
Talaka mi talaka mi no dey envy
But if you use my love catch cruise
Wo e go pain me ye ye ye
Who are all this niggas capping
Ti wire yen bati drop omo iyami jami
Ahh mio morin ko
Won tun ni kin lo tun ori bo
I don change my legacy
Kini e fi oju so
Everything na vanity ile lori lo
Yayaya
Shebi mio morin ko
Won tun ni kin lo tun ori bo
I don change my legacy
Kini e fi oju so
Everything na vanity Ile lori lo
Yayaya
Share me update you say rara
Gimme money you dey dangbaja
But you fit muzz me ti ma fi shamaya
O la gbara
Yayaya
Share me update you say rara
Gimme money you dey dangbaja
But you fit muzz me ti ma fi shamaya
O la gbara o
Ah eh eh why you no dey pity me
Why you want to finish me
You call me your blood but you no fit cover me
You just dey enter me okaminishan
Jekialo cruise ninu yatch
Money spender
Money plenty in the bank
Demma like me demma dance to my sound
Ice on my neck ten mili for a night
Tori ao lowo won mo wa
Ao ko owo dey ile won pe wa
Shebi ao ba ola ni ile ko le dunwa
Bami play omele pelu tungba
As I dey grind dey go
As I dey grind dey go
Dem come dey ji soroo
Dem come dey vex say me I too dey dey on jombo
Kokan aiye
Nigga like me on the highway
Mio sun ile mofe ra benz mofe ra ile
Share me update o
Share me update yayaya
Gimme soap to use
Show me way oh oh oh
Tell me things to do
No dey call me fool
No dey tell me say all I like is food
Yayaya
Share me update you say rara
Gimme money you dey dangbaja
But you fit muzz me ti ma fi shamaya
O la gbara
Yayaya
Share me update you say rara
Gimme money you dey dangbaja
But you fit muzz me ti ma fi shamaya
O la gbara o