mäbe no time şarkı sözleri

Mama M-m-m-mama Yea M-m-m-mama Oouu ouu ouu M-m-m-mama This life been moving too fast Okay! Time & pride na our two biggest enemy I di into hiding get no energy If you want to seek You no go find me Pray for the ones who dey wish me well Even the people wey dey want me dead Wipe your tears my sister I know say you di go through hell I know you want hit rewind You want to go back in time Know say you can't change the past This life been moving too fast I know you want hit rewind You want to go back in time Know say you can't change the past This life been moving too fast Just di keep my distance Dey like say I be non existent Cuz dey go smile for your front But them go laugh you for your back back back With real eyes, we di realize, real fucking lies I think I too nice when dem no do me right No come vex when you see say you no get invite I get no time time time I know you want hit rewind You want to go back in time Know say you can't change the past This life been moving too fast I know you want hit rewind You want to go back in time Know say you can't change the past This life been moving too fast For my people up in heaven I wish say we be get more time We be fall in great depression Darkness be overtake our mind With real eyes, we di realize, real fucking lies I think I too nice when dem no do me right No come vex when you see say you no get invite I get no time time time I know you want hit rewind You want to go back in time Know say you can't change the past This life been moving too fast I know you want hit rewind You want to go back in time Know say you can't change the past This life been moving too fast I know you want hit rewind You want to go back in time Know say you can't change the past This life been moving too fast
Sanatçı: MÄBE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
MÄBE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı