M Bright şarkı sözleri
Ayah ah m bright lomo na
Hm hm
Oju mo mon ti mon
Say baba pick my call
I dont want to suffer again
Na why i dey stay on God
Iya o ma da lara
Baba dakun give me joy
Steady grinding no sleep
Baba me i want to ball
Shey you know olowo laye mo
Owo lo so mi di bachelor
Mo fe ma jaye gan ye ye
Where e choke mo fe ma gbori wo
Make i dey shana wole ni club
President no be councilor
Make you no dey dull make you pop liquor
Hm ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah hm
I started from school
Where i don reach no be two
I still dey buckle my shoe
Our own house no get pool no get pool
Jowo tete bless me
Kemi dema pull up ninu benz mi benz mi yeh
Won ro pe mo dense ni dense ni
Omo ope ti gbowo lo ninu trenches trenches yeh
Pastor way sabi preach way no sabi tithe
Na them dem dey carry ride
Eleda ma sun i no want carry last
Emi mo ni stamina
Pastor way sabi preach way no sabi tithe
Na them dem dey carry ride
Eleda ma sun i no want carry last
Emi mo ni stamina
Shey you know olowo laye mo
Owo lo so mi di bachelor
Mo fe ma jaye gan ye ye ye ye
Where e choke mo fe magbori wo
Make i dey shana wole ni club
President no be councilor
Make you no dey dull make you pop liquor
Hm ah ah ah ah
Ah ah ah ah hm ha ha
Ah ah ah ah hm ah ah hm
Ojumo ti mon say baba pick my call
Eh eh eh eh eh eh eh
Nah why i dey stay on God
M bright lomo na baba dakun give me joy
Steady grinding no sleep baba me i want to ball yeboo