m-diva money na water şarkı sözleri

They say nothing money can’t do Omoge let’s I go I say vamos Ikebe like tipper wey con full For this kain thing I mezebu Olomi joor do me small Since you gimme chop now I’ve been wanting more No lock up for your matter Bring am monica malo ma sa And if you use kayamata Nah me go still dey run for you matter No dey delay the cash where money dey I go enter I fly you round with jet make we link up continental Nah money full the bag it’s not even by accidental Omo I bad forget I fey chop am instrumental I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o Bring cash and carry Ego money kudi owo nla You no say the setting cost When igbo finish bami pe dealer Load the money in a bully My money long like Chief Vubana No fit match my energy Odogwu bitters Obi Cubana I'm on a new level you see I Dey drive dem crazy As I was saying E be time to show I’m wavy No lock up for your matter Bring am monica malo ma sa And if you use kayamata Nah me go still fey run for you matter No dey delay the cash where money dey I go enter I fly you round with jet make we link up continental Nah money full the bag it’s not even by accidental Omo I bad forget I dey chop am instrumental I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o I say money nah water o Kerewa Kerewa wa wa wa kerewa Kerewa Kerewa Kerewa wa wa wa kerewa Kerewa Kerewa wa wa wa kerewa Kerewa Kerewa Kerewa wa wa wa kerewa Kerewa Kerewa
Sanatçı: M-Diva
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M-Diva hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı