m flute lotto şarkı sözleri

Funke Funke Tltts Flute Woni mo gba waya mogba lotto Mogba owo baby seju kilo kan aye nbe Kilo kan aye Emi ma jaiye pa mo ma jaiye gan Mo ma jaiye gan Mo ma jaiye gan File omope file oje ni won lo Moni file omope file Ah ah ah ah Many many people be talking So many shit thing about me Me i no dey care again Carry your cross make i carry my own Dey your lane make i dey my own oga o Ma kere ma kere mi Shey mi o po to loju e Carry your cross make i carry my own Dey your lane make i dey my own oga o Won kere won kere mi Kolomo kilo fun omo re kele agbe Kele agbe Any where money dey Na there wey me i dey I dey my lane You dey your lane Lane If i catch maye Ye I dey go maley Them dey wonder why i be moving so fast Them no fit draw me back Them no fit draw me Them no fit draw me draw me My lifestyle i swear you no fit contrast I've been on my grind so long I dey on my grind Check don drop me i go ball Orobo meta ma fi guide Sofi don drop me i go ball Lepa merin mo ma ko Ko oo Onemagic four hennesy Container self don land Petmose order azul Magic no go dull you File omope file oje ni won lo Moni file omope file Ah ah ah ah Many many people be talking So many shit thing about me Me i no dey care again Carry your cross make i carry my own Dey your lane make i dey my own oga o Ma kere ma kere mi Shey mi o po to loju e Carry your cross make i carry my own Dey your lane make i dey my own oga o Won kere won kere mi Dey your lane make i dey my own oga o Makere makere mi shey mi o po to loju e Carry your cross make i carry my own Dey your lane make i dey my own oga o Won kere won kere mi
Sanatçı: M FLUTE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M FLUTE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı