m-plus herbalist pamela şarkı sözleri

Yee Mplus Mr Herbalist oh yee... Sha sha sha sha shabadabayi Girl the way you use my thing dey play eeaay Na watin you sow you go reap oh yeaah And the way you use my heart dey play eeaay I know say today na your day aah aahh Na your day eehhye eaahhyy The way you give it up to me oshey Movado I shift your womb today like oremi Vado Prayer night section but na you go light the candle But wen I thru with you I swear you no go wan go She get mind and audacity hmm She fit come blow you like Soundcity hmm Her name na mercy she no get pity Oburu footballer she for play for Mancity hmm Hello fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Hello fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Oduduwa girls idi nima kosi Big back big front sister Cossy I get bread bring your oven let me toast it I get data send thr pictures let me post it I take you to Quilox, Cubana, Kuala Lumpur Now wey I no get money you don dey Kuala Lumpur Awon Poco Lee comot body joor If you touch my body I swear I go comot money joor Anama yorgi yorgi Baby give me this your body oh (Body oh) Let me rock your body No dey stingy with your body oh (Body oh) She get mind and audacity hmm She fit come blow you like Soundcity hmm Her name na mercy she no get pity Oburu footballer she for play for Mancity hmm Hello fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Hello fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Fine Pamela mapami na Let me be your honorable Shina Peller Ye ye kuje muje bawa Bardwire yeah yee Anama yorgi yorgi Baby give me this your body oh (Body oh) Let me rock your body No dey stingy with your body oh (Body oh)
Sanatçı: M-Plus Herbalist
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
M-Plus Herbalist hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı